English

Holiday Lyrics english | By Rema

Holiday Lyrics english is a new english song by popular singer Rema Rema Channel has published. Find the correct lyrics to the song “Holiday.”

Holiday Lyrics english

Holiday Song Details:

Song Holiday
Album Rema
Singer Rema
Lyrics Rema
Music Rema
Label Rema
Artist Rema
Language English
Songs Genre Morden Song, English Song
Released Date Feb 17, 2023
Holiday Song Details

Holiday Song Lyrics

Start of the Lyrics

First You Go Be The Bad Guy
Then You Go Be The Actor
Because I Wan Feed My Family
Na Im Make Me Thief My Own Guy Laptop
Came Out Alive Omo Me I Thank God
My Money Big, You Go Need Tractor
If E Be Say You Wan Carry My Weight
You Go Need New Gym Instructor

Straight Out Of Benin
I Drop Rema EP 2019
They Think Say The Gbedu Go Finish
My Music Is Traveling
From India To Asia To Berlin
The Thing Wey Bin Pain Me
Be Say Una No Wan Be Believe

I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Dem Cast Us Away
Fast Forward To Today
Every Day Na Holiday
Every Day Say Na Holiday
Oya Day, Oya Dey, Dey, Dey, Dey Owey

Me And My Guys We Dey Chill We Dey Kpor Kpor (kpor Kpor)
Say We No Dey Ball O (ball O)
Say My Circle Chekele But We Go Give You Last Card Check Up
Make You No Hate, Make You Pray For The Abili, Abili
Ability To Catch Up
No Calculator Fit Count My Surplus
Ema To Jó Mi Mo Nshako

Many Nights Wey I No Sleep, Wey I No Sleep
One Hit I Go Oversea
Still Many People Dey Laugh Me
But I Steady Believe, One Favor Please
Keep My Family Strong For Me
God I Dey On My Knees

Straight Out Of Benin
I Drop Rema EP 2019
They Think Say The Gbedu Go Finish
My Music Is Traveling
From India To Asia To Berlin
The Thing Wey Bin Pain Me
Be Say Una No Wan Be Believe

I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Dem Cast Us Away
Fast Forward To Today
Every Day Na Holiday
Every Day Say Na Holiday
Oya Day, Oya Dey, Dey, Dey, Dey Owey

I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Dem Cast Us Away
Fast Forward To Today
Every Day Na Holiday
Every Day Say Na Holiday
Oya Day, Oya Dey, Dey, Dey, Dey Owey

End The Lyrics

Also Read:Blast Lyrics In English

Opinion

These are the lyrics for the latest song Holiday by popular artists Rema. by popular artists Rema.Rema.